
Oh-oh
Baby, mobilise me, give me body snokonoko
Wahala dey, kilolo dey (opolopo)
Baby, dey order, I go pay
You dey work me, baby, you dey work me, bolo-bolo
Energy n para jor (abeg)
Ọmọ n’ọmọ kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Ọmọ k’ọmọ kpa (abeg)
Oh, Mina (abeg)
Early morning for Singapa (abeg)
Oga, make you no think am (abeg, abeg)
I say, “Relax, e go better,” ehh
Oh, Mina, why you go dey reason far?
You go talk say you go reach the stars
You say, “Guy, just dey do your part”
Leave that worry for gutter
Japa (japa, japa, japa, japa, japa, japa, japa, japa, japa)
Energy n para jor (abeg)
Ọmọ n’ọmọ kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Ọmọ k’ọmọ kpa (abeg)
Oh, Mina (abeg, oh)
Early morning for Singapa (abeg)
Oga, make you no think am (abeg, Iskaba)
Imọlẹ, Mushin (mm)
Wo ni pe emi imọlẹ Mushin (mm)
Wo’n damo damo, wo’n damo bi owo (bi owo)
Wo’n damo damo, wo’n damo bi owo (bi owo)
Black diamond, no pimple, ọmọ na fine boy (fine boy)
Ara’n be lowo mi, Brymo (Brymo)
Mo fun lowo ko lọ Polanco
Awọn ọmọ pe mi ni rich and Wacko (sogbo)
Energy n para jor (abeg)
Ọmọ n’ọmọ kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Ọmọ k’ọmọ kpa (abeg)
Oh, Mina (abeg)
Early morning for Singapa (abeg)
Oga, make you no think am (abeg, abeg)
Me, I no dey cap, I dey come conquer
Ṣe you hear stutter? Ṣe you hear stammer?
Say before she lap, I go buy frontal, I go buy Tonka
Say na she dey cause thunder with her bakassi
What’s on my neck, Junya Watanabe
What’s on my wrist, Junya Watanabe, Junya Watanabe (Iskaba)
Wọn ni ko possible (abeg)
Wọn America ni Wande ti n bo (abeg)
Wo’ni wo’n wa mi ni London, mo’n bo (abeg)
Bawo ni ma ṣe ko orin ti won ṣe ni gbo (ọmọ ju ọmọ lọ)
Ba ti e je (abeg), ma fi rhymes ba ti e je (abeg)
I’ve been long in the game, mo ti wa ti pe se
I be don for the game, mo ti wa ti pe se (ọmọ ju ọmọ lọ)
یک پلیلیست انتخاب کنید یا سریع پلیلیست جدید بسازید.
نظرات