Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
One day for the thief, every other day for me
I go smoke chimney, drink oshimiri
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (Hm)
Peace and harmony, go check my—
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli’, milli’, milli’, milli’, mi’
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone? (So fresh)
Milli’, milli’, milli’, milli’, mi’ (So fresh)
How much for my Lou’, Louis V socks? (So fresh)
One hundred and seventy milli’, milli’
Jesu chai o, the dada wey dey my hеad o
Scatter my enemiеs, confuse them with little things
Jesu chai o, I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Me I no dey ‘gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọ́paá romance olohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o i—
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Take the protein, shake your soft ikebe o, ikebe o
Wetin kill Samson? Na still ikebe o (Ikebe o)
Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu chai o, I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn (Oh), ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Haha, you’re crazy, you know
یک پلیلیست انتخاب کنید یا سریع پلیلیست جدید بسازید.
نظرات