Orijo no be sample
Bad for real life no be angle
Fresh fresh no be can juice
My baby kill em all no be ambush
See face, see waist
Chocolate oh, skin taste
See face, see waist
Chocolate oh
Ayeeee
Eh!
Aah aah aah
Ehn ehn ehn
Yeah
Aah aah aah
Ehn ehn ehn
Ma worry oh
Aah aah aah
Yeah
Ehn ehn ehn
Aah aah aah
Ayeeee
Yeah yeah yeah
Girl I no do bambiala oh
I hold money oh
Fuck with me baby ma worry oh
Talk to me baby what’s supping now
Make I fly you up to the moon
Ughun!
No body way high like we
No body way shine like we
Woah woah
Pull up in a demon for my angel
Oshey
Pull up in a foreign make we shame them
Oshey oh
Make I make the payment oh
I do anything for my favorite
Oshey
Aah aah aah
Yeah yeah
Ehn ehn ehn
(Aah aah aah)
Aah aah aah
Ehn ehn ehn
Ma worry oh
Aah aah aah
Yeah
Ehn ehn ehn
Aah aah aah
Aah aah aah
Ayeeee
Xxxxxx
Yeah yeah yeah
Orijo no be sample!
نظرات