
Ibile
I’m obsessed, I am so in love with myself
I dey burst my own brain, still impressing myself
You cannot shame the shameless, first work on yourself
You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
Locked myself in my stash house and I’m listening to Adele
Telling myself “Ruger, go easy on them”
If I don kpuff them finish, who I wan compete with?
If I don lock them inside can, who dem wan con beef with? (Nna)
Money na water
And e no get enemy
Me and my bros we go make am by any means
As it is, na mint full my jeans
We dey do giveaway, at all, at all or anything
Who run am? Na Bros J run everything
Wetin be savings? Ọmọ, we don chop everything
As it is, na mint full my jeans
We dey do givevaway, at all, at all or anything
I suppose go for X-ray ’cause everyday, man I dey chest billing (kilowi?)
Owu no go see me (kilosọh?)
And the money no go finish (je’ọmọ)
Check my head to my toe, Alhamdulilah, you go see the steeze (yii)
Diamond on me my neck, body don dey freeze (yii)
Fine fine girls dem wan gimme kiss
I no fit stay up all night, make I no collect money like usher (Usher)
All my men dey para, abi make I show you my contact? (Grrrt)
Enemies na bastard (bastard)
They later throway salute and shun, sir (and shun, sir)
Mo kálá gàn Mr. Joker (Joker)
How much be my money in total? (In total)
Bros J (ah), make I no see nemesis
I don dey collect head inside Mercedes
Even they do werey in God’s premises (Jesu)
For days (ah), l’áti ibẹrẹ Genesis
Ọba collabo ni, ko s’ẹlomi (ko dẹ s’ẹlomi)
Ruger, gbè wọn lo pẹlu melody (pẹlu melody)
Money na water (water)
And e no get enemy
Me and my bros we go make am by any means (any means)
As it is, na mint full my jeans (ayii)
We dey do giveaway, at all, at all or anything (je’ọmọ, je’ọmọ)
Who run am? (Ah), Na Bros J run everything (Bros J)
Wetin be savings? Ọmọ, we don chop everything (everything)
As it is, na mint full my jeans (plenty mints)
We dey do givevaway, at all, at all or anything (who does that? Ah)
(If Oluwa no run am, ṣhèè na Usain Bolt wan run am?)
یک پلیلیست انتخاب کنید یا سریع پلیلیست جدید بسازید.
نظرات