
(Ozedikus Nwanne)
Ye-ye-ye-ye-ye-ah-ah
Ku lo
So many reasons wey I wan dey for you, my love
Na you I wan’ to retire with, my love, oh
See all the likkle-kle things you do dey make me no-no (oh, no-no)
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come (ku lo sa)
Omo, I wanti make we dey (ku lo sa)
Girl, I wan’ make you (ku lo sa, ololo)
I for like make you (pull over, oh-oh no)
Ku lo sa
Omo, I wanti make we dey (ku lo sa, ololo)
Girl, I wan’ make you (ku lo sa, oh-no-no)
I for like make you (pull over)
Pull over, come on, pull over
Ku lo sa o
Shebi na this kind of thing wey de make man see yawa (see yawa)
And me I understand say your dad no like me rara (me rara)
See, me I wan’ make you know say me dey for you guara’ (guarantee o)
And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)
I’ll never trade you for nothing
This love making me dey stunting (making me dey chapanchin)
Without you, I no fit do nothing (without you, I no fit)
Omoge, tell me wetin supin’ gan (supin’ gan)
I never trade you for nothing (I never trading you for nothing)
This love making me dey stunting (this love making me dey stunting)
Without you, I no fit do nothing (no-no-no)
Omoge, tell me wetin supin’ gan gan (ku lo sa)
Omo, I wanti make we dey dey (ku lo sa)
Omo, girl, I wan’ make you (ku lo sa)
Baby, I for like make you (pull over)
Oh baby, oh, no-no (ku lo sa)
Omo, I wanti make we dey (ku lo sa)
Abeg, baby, make we dey (ku lo sa)
Je ka jo sere, make we play (ku lo sa)
Eh, oh-no-no (ku lo sa)
Oh no, baby, oh no
You make a young boy go loko
You make a ghetto boy go loko
You make a young boy go loko (ku lo sa)
Baby, oh no, baby, oh no (ku lo sa)
You make a young boy go loko (ku lo sa)
You make a ghetto boy go loko (ku lo sa)
Le-le-le-le, iye-iye-oh
I’ll never trade you for nothing (ku lo sa)
This love making me dey stand fit (ku lo sa)
Without you, I no fit do nothing (ku lo sa)
Omoge, tell me wetin supin’ (ku lo sa o)
تعداد ترکهای رایگان شما به پایان رسیده است. برای ادامه پخش، اشتراک ویژه تهیه کنید.
خرید اشتراکیک پلیلیست انتخاب کنید یا سریع پلیلیست جدید بسازید.
نظرات